Cooperate Lyrics Ft. King Perry

Posted in Naija Lyrics

oooh yeah

it’s e Kelly

younah I’m saying

bring all the black bottles to my table

Gold bottles all of em it’s abt to get wasted

I never start meh de hala which kind thing u smoke

and if na God de run am which kind seed u sow

bring ur mind down na curiosity kill pussy

allow me do my thing like who de soapy

aunty aunty no time for hanky pankey

if love na crime abeg throw me go panti

make dem whip me better whip make my head correct

like civil defence when off army man beret

she say erigga I love ur warri langua

U nor get second like okrika for katangua

recession nor be for people like we

iphone 7 shey make I order two for we?

the money long nor de fear say e go finish

chevron staff salary blow am in 2mins

the kind liver I get nor de assorted

money na paper enjoy very important aunty

(chorus)…

party when nor get jollof nor be party

na normal meeting afa corporate with me, reason me if love na crime imprison me, pick my call aunty nor de busy me

de tell my cousin say u nor fit date artiste

ur heart go crash… how? ur heart na hard disk?

like craze man for dirty I fit mad for u

pick pangolo waka enter town for you

hold u down like who jump with parachute

U sweet pass bread when dem shook akara put

if na for anyhow talk Donald trump de learn

I never start u don de laugh everything de blend aunty.

I de see am e de ur body

nor be small thing u de do mami

nor be small thing

Cooperate Lyrics, Erigga, Erigga – Cooperate Lyrics ft. King Perry, King Perry

Join GhanaStar.com to receive daily email alerts of breaking news in Ghana. GhanaStar.com is your source for all Ghana News. Get the latest Ghana news, breaking news, sports, politics, entertainment and more about Ghana, Africa and beyond.