Wande Coal – Ballerz Lyrics

Posted in Naija Lyrics

All my guys are ballers

all my girls are coming through

all my guys are ballers

and all the girls are coming through

this your body na killer

and If I touch am felony

baby girl is a diva

and if I touch na felony

wawa you don’t know me

W A N D E

Coal that’s how I roll

other girls demma come to my show

bad man you don’t know me

W A N D E

Coal that’s how I roll

other girls demma come to my show

I don’t want no enemy

I don’t want no yawa oo

I just dey sip my Hennesy

and all of them come dey para oo

dem wan thief my energy

and if dem like make dem hala oo

omo they go jam this one

walahi dem go jam this one

All my guys are ballers

all my girls are coming through

all my guys are ballers

and all the girls are coming through

this your body na killer

and If I touch am felony

baby girl is a diva

and if I touch na felony

they love to gist gist gist

I no get time

omo please please please

some of them come demma twist this gist

fine fine girls demma kiss kiss kiss

they love to gist gist gist

I no get time

omo please please please

some of them come demma twist this gist

but fine fine girls dem dey kiss kiss kiss

come on mo jaihe

ture omo aye

om shaye palesaga

pada designer

on daye

mo jaihe

ture omo aye

om shaye palesaga

pada designer

on daye

All my guys are ballers

all my girls are coming through

all my guys are ballers

and all the girls are coming through

this your body na killer

and If I touch am felony

baby girl is a diva

and if I touch na felony

even for the street all my guys

dem know my name oo

all the girls dem dey like to scream my name oo

from zanga to zanga na why dem know my name oo

all through the city

dem know my name

dem love me dey know my name

All my guys are ballers

all my girls are coming through

all my guys are ballers

and all the girls are coming through

this your body na killer

and If I touch am felony

baby girl is a diva

and if I touch na felony

wawa you don’t know me

W A N D E

Coal that’s how I roll

other girls demma come to my show

bad man you don’t know me

W A N D E

Coal that’s how I roll

other girls demma come to my show

Awolobe

Ballerz Lyrics, Wande Coal, Wande Coal – Ballerz Lyrics

Join GhanaStar.com to receive daily email alerts of breaking news in Ghana. GhanaStar.com is your source for all Ghana News. Get the latest Ghana news, breaking news, sports, politics, entertainment and more about Ghana, Africa and beyond.