M.anifest – Believe Lyrics Feat. Mugeez & Kwesta

Posted in African Lyrics

[Mugeez intro]

Live your life mek I dey live my life

Today be your day wey tomorrow be my night

And even if you lef everything go be right

I’m a bachelor for days wey the hustle a the wife

[M.anifest]

I claim the victory you dey bore that

But what’s a big tree to a small ax

Relax mek I pull my slacks up and bust one

Who Jah bless address as sir or boss man

Ei Judas, you dat? Me kye wo kwakwa

I know my destiny certainly before the last supper

Forget dem boys they be ashaamia

Chickens in my coop, that’s Darko farms for ya

Them try bend me, I face my fate

If I be R2bees I refuse to break

Kaa wo ho, na san dan ho, ayɛ late

I’m not trying to be good I’m meant for great

E be some way when the house n****s have a field day

Yɛn pɛ kyem pɛ still we fit play

We dey pull crowds like JJ

This song go hit I won’t forget Mugeez when it’s Pay day

[Mugeez Hook/Chorus]

You for believe in yourself oh boy

Sometimes you for burn the mosquito coil

Because dem go chop for your face dem go bite for your back

Chop for your case dem go mek you go lack

So many tings so many tings, So many tings

We no dey talk many tings

You for believe in yourself oh boy

Sometimes you for burn the mosquito coil

Because dem go chop for your face dem go bite for your back

Chop for your case dem go mek you go lack

So many tings so many tings, So many tings

Press and play we just dey watch many films

[Kwesta]

At some point this was hard to say

I’m the best in the game and but it ain’t time to play

I’m a god okay? Yall my seeds, been waiting for you to grow since 2007 arbor day

But honestly, I ain’t worried bout where the game is

Just maybe these lames is, with regards to this fame s**t

And how it make ur brain switch, til u forget which lane is

The right one and forget all it took to attain this

But then again you either down or you ain’t

Look at the feet of a man who claims to have travelled ur lane

And if it got more sores than yours, more applauds than flaws

Then young boy u ain’t as wild as you say

Hold your own, not gonna lie boy the road is long

I don’t suggest u should roll alone

Long as the convos move like a mobile phone, you gone

[Mugeez Bridge]

I no dey look wey ting another man dey do

Everything go follow, you for paddle your canoe

E no dey matter you no get chop, belly full

Nobody be nobody if dem say “who be you?”

Believe Lyrics, Kwesta, M.anifest, M.anifest – Believe Lyrics ft. Mugeez & Kwesta, mugeez

Join GhanaStar.com to receive daily email alerts of breaking news in Ghana. GhanaStar.com is your source for all Ghana News. Get the latest Ghana news, breaking news, sports, politics, entertainment and more about Ghana, Africa and beyond.