Posted in Naija Lyrics
[Verse 1]
I see say all the guys wey dey feel you, plenty
Cause dem dey see say I dey love you tire
See me i’m hundred if you want it
And I wanted to be honest cause na your love I dey take higher “higher” eeh
[Chorus]
I queue on my Day 1 “my Day 1”
My Day 1 “my Day 1”
My Day 1 “my Day 1”
Eeh you be my Day 1 “my Day 1”
My Day 1 “my Day 1”
You be my Day 1 “my Day 1”
Eeh
[Verse 2]
Nobody, “nobody” kere for here, huh yea
Eruku wole, she join me they gbedu for here
Nobody, “nobody” kere for here, me and all my girls
Iyo eeeh eeeh eeh
Iyo eeeh eeeh eeh
[Break]
When I get your name and number “When I get your name and number”
When I get your name and number “When I get your name ooh”
I dey follow you bumper to bumper
And I know say you feel my lamba
And I know say you feel me
[Verse 3]
Aaah eh! Because of you I double my hustle
Because of you I reduce my craze ooh
Because of you I begin to humble
Because of you I fire the place oh eeh
Everything you like “Everything you like”
His everything I like ooh oh eeh
We can spend the night
We can do it right ooh eeh
Girl you give me fever and your body make me shiver
Girl you sexy for the night and your sexy body tight ooh
[Break]
When I get your name and number “When I get your name and number”
When I get your name and number “baby, you should call on me eeh”
I dey follow you bumper to bumper
And I know say you feel my lamba
And I know say you feel me
[Verse 4]
Girly, your body, go kill somebody
Make a bad man want to soji
Oya baby shay you soji?
O ni ko ba, shabi iwo ni Mr. loba
No one b’oba, Girly mi to cover mi ooh
[Bridge]
Make I know what you think about me
Eeh eeh-eeh eh eeh
Not because of LOL means say I dey laugh ooh
Did you see my face?
This is not my real face ooh
Na we dey run the town
Na we dey run the city
Awa la ni Iiiigbo-roooo
Awa la ni Igboooroo
Na we dey run the town
Na we dey run the city
Awa la ni Iiiigbo-roooo
Awa la ni Igboooroo
[Chorus]
My Day 1 “my Day 1”
My Day 1 “my Day 1”
My Day 1 “my Day 1”
Eeh you be my Day 1 “my Day 1”
My Day 1 “my Day 1”
You be my Day 1 “my Day 1”
Eeh
[Outro]
Day 1
Day 1
You be my Day 1 “Day 1”
You be my Day 1 “You be my Day 1”
You be my Day 1 “You be my Day 1”
You be my Day 1 “You be my Day 1″You be my Day 1 “You be my Day 1
Day 1 Lyrics, Ice Prince, koker
Join GhanaStar.com to receive daily email alerts of breaking news in Ghana. GhanaStar.com is your source for all Ghana News. Get the latest Ghana news, breaking news, sports, politics, entertainment and more about Ghana, Africa and beyond.