Falz & Simi – Enough Lyrics

Posted in Naija Lyrics

[Verse 1 – Simi]

When NEPA strike, you be my light oh

When I dey cry, you be my smile oh

I love you baby, that’s right

I love you baby, ah ah ah ah

When I dey waka, you give me ride oh

When I dey shame oh, baby, you be my pride oh

Ko s’elomiran leyin mi, baby

Ko s’elomi, baby, ah ah ah ah

Baby come with your Okada

Me, I no mind, buy me jeans from Yaba, Walahi

You set my heart on fire

Baby, who care about Dolce & Gabbana?

“Baby mi oh”

S’o ma ri mi later?

Meet me for the corner wey we chop Ofada

Make you no vex say I talk say ‘Your father’

Na play I dey play, oya, fa mi mo’ra ah ah

[Hook – Simi]

Even when your head no want correct

Even when your pepper no dey rest

I hope say you no go forget?

Baby, you’ Enough for me

T’o ba di ale, you hold me tight

Even when am wrong, you treat me right

Every single day, I realise

[Chorus – Simi]

Baby you’ Enough for me

Baby you’ Enough, bae

Baby you’ Enough for me

Baby you’ Enough, bae

Baby you’ Enough for me

“Ahnn”

Baby, you’

[Verse 2 – Falz]

I remember speaking phonetic

Trying to twist my tongue

I put on jean trousers like

”can’t you see am young?”

I remember borrow-posing

Tell my guy to play along

And the fake designer

Just so I can feel among

Fresh nighher to the core

But, they still tackle the boy

Say I claim to be foreign

And I didn’t travel before

All these stupid shiit I said

Now, wish I could withdraw

All the time that I spent

Now, I wish that could be bought

But, I wish you can recall

So, you see that you’re the cause

All because you felt for me

And you reach out for the door

It’s because you turned around

And kee the ginger in my blood

This your case of strong-head

I will leave that one to God

But, thank you for your stubbornness

Now, I dey fit see

Say na only when I dey with you

When I dey feel free

That’s when I can be comfortable

I can be me

And I still want to wake up with you, when I be 60

Ah, for better, for worse choice – to be this thing

Can’t wait for the first child, when we do the christening

Oya, rub me on my chest, know, the thing dey sweet me

Sweet me, till infinity “Iwo nikan laye”, it’s history

[Hook – Simi]

Even when your head no want correct

Even when your pepper no dey rest

I hope say you no go forget?

Baby, you’ Enough for me

T’o ba di ale, you hold me tight

Even when am wrong, you treat me right

Every single day, I realise

[Chorus – Simi]

Baby you’ Enough for me

Baby you’ Enough, bae

Baby you’ Enough for me

Baby you’ Enough, bae

Baby you’ Enough for me (x2)

falz, Simi

Join GhanaStar.com to receive daily email alerts of breaking news in Ghana. GhanaStar.com is your source for all Ghana News. Get the latest Ghana news, breaking news, sports, politics, entertainment and more about Ghana, Africa and beyond.