Aramide – Bose Lyrics

Posted in Naija Lyrics

[Verse 1]

Her name is bose, she likes to talk sef

Wherever she goes, the people know

She wan go do ofofo

To ba de bi to ti’n pariwo

Oma tepa sibe

Your business is her business

Professional amebo

[Pre Hook/Chorus]

Bosede where you dey go again

You wan go do ofofo

Bosede where you dey go again

You wan go do ofofo

[Hook/Chorus]

CNN, BBC, LIB, TMC, NET NG ah

You wan go do ofofo

CNN, BBC, LIB, TMC, NET NG ah

You wan go do ofofo, ofofo, ofofo

[Verse 2]

Baba re lowo, Iya re classic

Nibo lo ti gbe e wa

To wa ya nkan si’gboro

Na you go carry the same mercy getti belle

Enu re lati gbo pe iya teacher ku

Ofofo is my hobby, tatafo dey my body

I wan any style agbada, won tale so mo ni

[Pre Hook/Chorus]

Bosede, where you dey go again

You wan go do ofofo

Bosede, sit down for there

No go do ofofo

[Hook/Chorus]

CNN, BBC, LIB, TMC, NET NG ah

You wan go do ofofo

CNN, BBC, LIB, TMC, NET NG ah

You wan go do ofofo, ofofo, ofofo

Aramide, Aramide – Bose Lyrics, Bose Lyrics

Join GhanaStar.com to receive daily email alerts of breaking news in Ghana. GhanaStar.com is your source for all Ghana News. Get the latest Ghana news, breaking news, sports, politics, entertainment and more about Ghana, Africa and beyond.